March 24, 2023

1 thought on “COVID-19 second wave: Lagos bans carnivals, concerts, street parties

  1. Di Minister of Aviation, Sen. Hadi Sirika wey represent di Secretary to di State Goment, Boss Mustapha tok for one of di weekly briefing of di taskforce say dem go introduce new measures on Tuesday next week to check di spread of di disease afta dem brief president Muhammadu Buhari. Isreal na di first kontri to impose second lockdown for September afta dem experience di second wave. Oda kontris like UK, China, France, Italy, Spain, Netherlands and most European kontris don also get di same phase.

Leave a Reply

Your email address will not be published.